Funny Nollywood Movie Shoot

Started by Emmy Baba, Aug 27, 2012, 03:00 PM

Emmy Baba

NOLLYWOOD MOVIE SHOOT

A no know who dey act sef, maybe na the camera man abi pple wey dey on top bike.

ORISIRISI for Naija!

Suggest your own TITLE for the movie shot below, abeg.