A GUY'S PRAYER POINTS FOR 2013:
Make una see d kind prayer list wey one guy submit for church dis year (I do aproko to see the prayer points as I dey inside church on the first Sunday of the year)...
1. oh God I need toyota spider to impress my six girlsfriends dat i am ready dis year for them all,..
2. oh God let my maga pay me speedily dis year..
3. oh God if u add to my 500k dis year i will visit the orphanage home to give them 5k..
4. oh God let me hammer to oppress my neighbour dis year..
5. oh God if u do all things i will do thanksgiving nd never be late to church..amen
Tell me how God wan take answer dis guy prayer list request.
An he dey fast & pray na as i dey talk2u for 21day now.
Who think sey this guy be; Akpors, Rukenwe, Akpan, Musa?
Sure this prayers won't be answered.God has got no time for this
This is an extremely hillarious prayer for 2013.