PRANKS BETWEEN AKPORS AND CUSTOMER CARE
(The guy na case)
Akpors called customer care by 1 am.
After 30 mins of advert finally, Akpors comes on line.
Customer care: Hello this is Kingsley from MTN customer care how can I help u.
Akpors: God punish u!
Customer care: Sorry sir that's not polite, what's the problem?
Akpors: Na me u dey ask? Check ur time wetin hin nack?
Customer care: Sir this is 1:30 am.
Akpors: So, why u no dey sleep u be winsh?
Customer care: No sir am not a wizard.
Akpors: Den wetin u be others neva sleep finish?
Customer care: Sir, please go straight to the reason why u called.
Akpors: Ok, I get N99 for my fone, abeg transfer me N1 naira make I take make midnight call.
Customer care: Hahahahahahahahahaha our two now who come be winch?