(http://www.theinfostride.com/cdn/img/535839495932197136027787829714n.jpg)
Drogba: Omo mehn if dem talk say una go win, walahi I no go bilif, e pain me o I no go lie, but I no go cry.
Mikel: Aah egbon no vex, I undastand as e be, how China na?
Hehehehehehehe.....
Naija no allow bros win the AFCON b4 him retire. Lol...
Drogba will have to watch Cote d'ivoire win the nations cup again, baba don old to play