Akpos call customer care by 1am. After
30mins of advert finally Akpos comes
on line. Customer care:hello this is kingsley from mtn customer care how may I help u. Akpos..god punish u.
Customer care...sorry sir dats not polite wats the problem Akpors..na me u de
ask? Check ur time wetin de nack
customer care ..sir dis 1:30am.
Akpos..so why u no dey sleep u be winch? Customer care..no sir am not a wizard. Akpos...den wetin u be others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called
Akpos..ok. I get#99 for my fone abeg
transfer me #1 naira make I take make
midnight call.
Akpos is simply useless with whatever he says
Akpos is simply useless with whatever he says
Akpos is possessed. There is a spirit of stupidity in him