Yesterday 4 aboki men go rob 1
bank 4 our street. As dem enter, d
aboki wey carry gun com shout;
Ebri body lie down, if i luk me
walahi me i go shoot. Na im1 man
open hin eye look am. D aboki shout
4 ram say; Oga, i no dey hear kwo?
Walahitalahi if i luk me again, Na hell
i go c myself. . So small time, the man
com look am again.
Walahitalahi Oga if No b say
dis my gun na toy, I 4 don blow ur head quomot.