(http://www.theinfostride.com/cdn/img/jokes.jpg)
Akpors was chosen as the church interpreter last Sunday. Read his funny interpretation below:
Pastor: As it was in the bible.
Akpors: As dem yarn am for bible.
Pastor: Jesus entered the boat with his disciples
Akpors: Na im Jesus fall in and arrange for canoe with him pally dem
Pastor: As the boat was sailing there was a great storm
Akpors: As the canoe dey move na im yawa come gas
Pastor: the storm was so great that it was like a whirl wind
Akpors: de yawa come de so tay, kasala burst enter
Pastor: the disciples were now afraid and they shouted master master
Akpors: na im pally dem liver drop, dem begin hala, "bros e, bros e
Pastor: Jesus got up and calm down the wind
Akpors: Na im Jesus tanda, come arrange de yawa
Pastor: He turned to his disciples and said, you are men of little faith
Akpors: Na so Jesus look im pally dem, shake head, tell dem say "NNA
MEN, UNA FALL MY HAND ON PER SECOND BILLING.
Can you rate Akpors with his hilarious interpretation?
akpos should never enter a church again. he is a sinner