Matthew 6:9-13
9. Our pale, wey arrange for heaven. How ur body for area?
10. Make ur kingdom show. Make ur package dey corporate for earth, as e arrange for heaven.
11. give us Agege bread today, as usual
12. I beg forgive us any where we fall ur hand, so dat we fit forgive d pple wey fall our hand too
13. No let us fall inside gbege wey we no fit carry. But deliver us from bad market..
;-)
Naija and composition. Nice composition though...:D
God created us.He understand all languages
Naija just love to compose things sha. They won't cease to amaze us. This is just what I love about this country.
Good joke but for the lord's prayer, no other language fits his better than English. My opinion.