- Person wey go shop frog make im kukuma shop the one wey get egg for belle.
- Pikin weh talk say him papa no go sleep, na ogbanje e be.
- Persin wey no get money go say small stout
dey bitter.
- Man wey carry Ogbono soup pot for hand and
di man wey carry fufu for head, na who go find
who go?
- Chop alone must beleful.
- Na when soldier slap you, you go sabi say
police na your friend!
- Beat ma pikin 4 me, make i beat your own, na dat time e go reach my bele.
- Do me, I do u... d scores na 1-1.
- Ram wey waka go back...na fear de catch am.
- Make igi gogoro no chook my eye, Omo na to dodge am o!
It is trully hillarious lemme say. These are very funny proverbs that can keep one laughing for a whole day. Lol