JUST FOR LAFFS (JOKE)
2FACE: My fans am really sorry for my wedding venue... I will make it up to you guys... The main reason why the wedding was at Dubai is because if I fix it in Nigeria, the pastor will definetly ask if anybody knows why this two won't be joined in holy matrimony and una sabi how many pikin with dia diffrent mama wey I get nah...
All of dem go stand up spoil my show. So na why I put am dia, coz they won't afford the transport and even if they pastor asked, it will be in arabic and nobody will undastand...
Make una no vex (NOTHING DEY HAPPEN!)
Lmfao...
Tubaba don suffer for Naija people hand. Good composition, though. :D
Hahahahaha This is a very funny reply. Nyc joke I must say. Very hillarious Joke for the evening.
2baba you're great!