Dem say Boko haram don poison BEANS and I buy half bag keep for house. So, from the one wen I cook, I give my DOG (bingo) make e first taste am, 45minutes leta bingo still dey waka, den I eat my own.
After I eat finish, my gateman run come tell me say bingo don die, I run quick quick enta house come turn 4litres of palm oil for belle, as I come out my gateman come dey tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me...
If na you, wetin you go do the gateman?...
This kind of deaths can cause lots of trouble for individuals especially in Nigeria. It is really sad it ended that way.