• You collect babe number u use "chick" store em .shey e mama na fowl?:>
• You buy suya ur woman con chop all the meat finish u con dey smile dey chop the onion u be vegetarian?/:)
• You dey wit ur guy n u dey receive different kinds of phone calls in 5 min, yet u dey
claim say u no dey cheat on ur guy. My sista, u be mtn customer care agent?=)]
• You ask a girl for what she wants, she tells you money and you are
angry. Were you expecting her to say wisdom and understanding?!-)
• You wear blue skirt,green trousers,yellowcap. You carry red bag,white
speck..haha,u b rainbow?:x
• Your mates pay complete fare, sit down comfortably 4 bus, u pay half dey stand n smile. Bros u b usher?8-|
• Your gafrnd dumps u for a rich man u say she b golddiga but ur sister do
dsame to anoda guy, u giv testimony for Church, sey na grace of God. Bros park well>:/
• Since last 2 weeks, PHCN never remember ur street n una no get common Tiger gen, yet u come my house still dey borrow Jackie Chan film from me...bros na PHCN office u wan go watch am?>=)
• You babe get 0.9 GPA for school, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Where she wan fix am?, Shey na on top that coconut head? X-o!
We never finish, we still come back... Stay tuned!
There are funny happenings in Nigeria every single day. That's just our daily lives over here and it's very cool....
Strange and Hillarious things can't stop happening in Nigeria.
There are really funny happenings and that is just the case here. Naija and their funny ways sha