Reaction of Nigerians towards the Loss to Spain.
AKPORS: Na wa oooo, so Spain hammer us 3-0, abeg wetin okocha, Olise, Keshi, Amokachi dem dey do? Abi Mutiu Adepoju no play?
Reporter: Akpos dis na new Super Eagles those names are retired.
AKPORS: Ok, maybe dem football age don expire, why dem no do new palli for dem and give dem new names.