The InfoStride Forum

GENERAL DISCUSSION => Chit-Chat (Gossips) => Topic started by: Davo on Jun 04, 2011, 04:35 PM

Title: Get Wise in Language Barrier
Post by: Davo on Jun 04, 2011, 04:35 PM
  He who fights & runs away , Na fear catch am.

2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

5. A stitch intime, dey prevent further tear tear.

6. Birds of d same feather, na d same mama born dem.

7. One good turn, na correct power steering be that.

8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque.

9. Half bread, is better than buns or puff puff.

10. D journey of a thousand miles, Ol' boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

11. The patient dog, Na hunger go kill am.

12. All work & no play, Na Banker be dat.

13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff