Dad: I learnt your WAEC result is out
Son: Yes Dad, but you remember Chidi wey dey carry first for our whole school ba? He failed...
Dad: Thats terrible, what happened ?
Son: I don't even know. Even Tosin wey dey come teach me for house, he failed too...
Dad: Whats with the poor performance?
Son: Daddy, I dunno. Na so e be o...
Dad: So how was YOUR result?
Son: Habba daddy, you no hear wetin I dey talk since? If Chidi and Tosin fail, wetin u expect, I be winch? lol...
U pipu ar funny o
This kind of son has already written himself off...How then will he pass?
the son is a great dullard.the father has wasted money
A conversation worth laughing for