The InfoStride Forum

ENTERTAINMENT and ADVENTURE => Jokes and Comedy => Topic started by: emezico on Nov 25, 2011, 02:33 PM

Title: Funny Joke: Bible Passage Translation Of English To Warri Pidgin
Post by: emezico on Nov 25, 2011, 02:33 PM
ENGLISH: As it is written in the bible.
PIDGIN: As dem yan 4 inside bible

ENGLISH: Jesus entered the boat with his disciples!
PIDGIN: Na im Jesus cum enta canoe wit im egede men!

ENGLISH: As the boat was sailing, there was a great storm!!!
PIDGIN: As d canoe dey go, na im kasala burst!!!

ENGLISH: The storm was so great that it was like a whirl wind!
PIDGIN: d yawa na serious party inside groove!!

ENGLISH: The disciples became so afraid and they shouted master master!
PIDGIN: o boy see as egede men begin fear! Na im dem hala bros eh! bros eh abeg wake up, e don RED

ENGLISH: Jesus got up and calmed down the wind!
PIDGIN: Na im Jesus rise e chest face d breeze, tell am M-A-S-H

ENGLISH: He turned to his disciples and said, oh ye with little faith!
PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem, shake im head say UNA FALL MA HAND!

ENGLISH: The disciples replied and said what manner of man is this?
PIDGIN: im padi dem cum hala sho!! bros J which kan levels be dat na? Abeg dey ya lane o, abi U B WINSH?
Title: Re: Funny Joke: Bible Passage Translation Of English To Warri Pidgin
Post by: Nifemi donald on Jul 05, 2012, 05:23 PM
Nigerians are hillarious.
Title: Re: Funny Joke: Bible Passage Translation Of English To Warri Pidgin
Post by: Mercy esther on Jul 14, 2012, 05:38 PM
O boy e.Una no well o.

Mercy sef dey speak pidgin o.
Title: Re: Funny Joke: Bible Passage Translation Of English To Warri Pidgin
Post by: Nifemi Donald on Oct 02, 2012, 05:41 PM
Emezico is just a clown
Title: Re: Funny Joke: Bible Passage Translation Of English To Warri Pidgin
Post by: Folami David on Oct 02, 2012, 05:51 PM
pidgin sounds good