* He who lives in a glass house....pepper don rest for am.
* Birds of d same feather....na d same mama born dem.
* One good turn.....na correct power steering be that.
* A bird in hand....na better suya be that.
* Half bread....is better than chin chin or buns.
* The patient dog....Na hunger go kill am.
* He who laughs last.....no understand d joke quick.
Funny! Nigerians are creative!! Believe!!!
Quote from: Jobber on Jan 18, 2012, 09:27 AM
Funny! Nigerians are creative!! Believe!!!
Yes, Nigerians are creative!
LMAO!!! You people are very funny here o
abeg make una dey translate am dey go jo, naija we dey.
one love.
funny.
I like this.
gud translation.
a funny joke
Very funny.
lmao!
good expression
funny ones.
so funny
I think it will be safe for us all if Naija stops translating things.We are very bad at it
i am proud to be a nigerian