Three rats dey argue about who get
swag pass.
1st Rat :- '' I chop rat food with
poison i no die ''.
2nd Rat :- '' I dance alanta on top
trap, nothing do me ''.
3rd Rat :- '' *Laughing* Both of una
no get sense.That one na swag? U
see that cat wey dey there? Na me
give am belle.
( Make una end their quarrel
o.....Which rat get swag pass???
Extremely funny.The 3rd rat oooooo
Na the 3rd rat.I dey feel this animals.
the 2nd rat for me.