Girl : Luv. Guess what?
Boy : Wetin?
Girl : I want to tell u what u have never heard b4.
Boy : Hen-en. Oya talk am.
Girl : I am pregnant!
Boy : Haba! Na dat one u say u want tel me wey i never hear b4. I don hear am plenty times.
Girl : Whaaat!!!!
Boy : Yes nah! I go tell d answer wey u neva hear b4 but wey other girls don sabi overtime.
WHO IS THE LUCKY FATHER TO BE?
Lol!
Laugh won kill me die....
What a great transformation! Once a lover but now an enemy cos of ...
Stupid guy.