The InfoStride Forum

ENTERTAINMENT and ADVENTURE => Jokes and Comedy => Topic started by: Becky02 on Jul 18, 2012, 07:37 PM

Title: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Becky02 on Jul 18, 2012, 07:37 PM
1. He who fights & runs away , Na fear catch am.

2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

5. A stitch in time, dey prevent further tear tear.

6. Birds of d same feather, na d same mama born dem.

7. One good turn, na correct power steering be that.

8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbecue.

9. Half bread, is better than buns or puff puff.

10. D journey of a thousand miles, Ol' boy e beta make u carry your car go enter airplane.

11. The patient dog, Na hunger go kill am.

12. All work & no play, Na Banker be dat.

13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!

Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Justin Nnamdi on Jul 19, 2012, 06:26 AM
Becky nice one..this Guy go fail exams wella o!!!!hahahahahahaha
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: emezico on Jul 19, 2012, 11:22 AM
Nice piece! Me like...:D
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Amynwan on Jul 19, 2012, 11:32 AM
no be small thing o, naija.
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Jumoke benson on Jul 20, 2012, 02:59 PM
English is not our language o.We rep PIDGIN.
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Tade olaitan on Jul 20, 2012, 03:05 PM
some are very bad.
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Davzy folamz on Jul 21, 2012, 11:39 AM
Na for naija people dey invent things pass.
Title: Re: Funny Joke: Naija ingrish
Post by: Chepos on Jul 21, 2012, 01:06 PM
Datz pretty funny, at least naija get their language