In WAEC examination, Akpors was asked to complete the following: .
1. He who fights and run away?
Akpors: E don surrender be dat na, na fear catch am.
2. A rolling stone?
Akpors: No fit just dey roll, na person push am.
3. He who lives in a glass house?
Akpors: Na rich politician e go be.
4. A stitch in time?
Akpos: Dey prevent further tear tear.
5. Birds of the same feather?
Akpors: Na the same mama born them.
6. One good turn?
Akpors: Na correct power steering fit do am.
7. A bird in hand?
Akpors: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic.
8. Half bread is better than?
Akpors: Puff puff, buns or garri without sugar.
9. A journey of a thousand miles?
Akpors: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
10. He who laughs last?
Akpors: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat.
11. A patient dog?
Akpors: Na hunger go kill am.
12. All work and no play?
Akpors: Na bank job be dat bros.
13. Once beaten?
Akpors: Na revenge go follow be dat.
14. A fool at forty?
Akpors: U never see Naija own, our own starts @ 50.
15. A friend in need?
Akpors: Na parasite b dat.
Folks, will Akpos pass the exam ?
Ofcourse he will, very funny