The InfoStride Forum

ENTERTAINMENT and ADVENTURE => Jokes and Comedy => Topic started by: Mudassir Danhassan on Aug 07, 2012, 09:50 AM

Title: Funny Joke - WE THREE
Post by: Mudassir Danhassan on Aug 07, 2012, 09:50 AM
E get this three boys wey non go school.One name na paul, peter,and patrick.So one day, the three brothers con meet person wey ready train dem for school but only on one condition.The condition be say each of them go atleast sabi speak one ENGLISH word and dey give dem only three days to learn how to speak. SO one day,paul dey waka for road na E hear bird say WE THREE na my guy memorise am for E brain. the following day,na peter self find e level. As e dey go for bush na E hear parriot say THIS MORNING ,na eself con also memorise am The third day, na patrick go out .As e dey go for jungle na e hear lion say LETS GO. When the person con reach were dem dey, e con ask wetin dem learn. the first one say WE THREE,the second one THIS MORNING,then the last one say LET`S GO.
Title: Re: Funny Joke - WE THREE
Post by: Aramide olawale on Aug 07, 2012, 02:23 PM
i must not lie to you.the joke is far from funny.from the beginning i thought i was in 4 a laugh but u dissappointed me.
Title: Re: Funny Joke - WE THREE
Post by: Jumoke benson on Aug 09, 2012, 02:19 PM
What sort of a joke is this.this was not what i was expecting.when they said that nko? What does that now mean?
Title: Re: Funny Joke - WE THREE
Post by: Ajadi yusuf on Aug 16, 2012, 05:20 PM
I cannot even waste time on this.IT IS DRY.