You know if you go to the U.S and maybe the police arrested you, you could tell them that you have to place a call to somebody and explianing your condition.
Na so this my G take arrive from New york forgeting say na naija e dey. One day my G dey come back for night, na im police catch am e no know say Nigerian police no send am, this guy come dey tranga, dey voke say do you know who my father is i want to make a call i will deal with you, some how dem carry the guy go prison, the guy still dey parasin dey talk i wanna make a call. As the guy dey voke the dros for the Prison dey look am, na im one of the boys alert the guy na im e ask am e say "bros you wan make call?" na im the guy say "yea" b4 the guy talk na im them wear am one hot slap toaaa ohh boy the guy screammmm and the olori still dey ask am "e ring? or make i dial am again?
i'm sure he would have shouted E RING O, ABEG NO DIAL AM AGAIN.hehehe very funny joke.their slap is always hot & painful
It will be bg problem if you dial it again o.pls pardon him for the reader's sake.
no one like slap at all.everyone hate it.i am one of those people.slap can drive one crazy.who want to die?
So funny.some slaps are so bad that you won't HEAR for three straight days.I feel the guy's pains
This kind of dialling can weaken somebody o
You want to kill him abi? You want to dial it again
Its only whoever those that wants to die that would let him dial hm again. The first one was painful enough that's why
The dialling again would result to something very drastic. Such dialling is a very evil one i must say.
Hahahahaha. This one is just too hillarious. I can't just stop laughing.
No one would want a redial in this kind of situation. Yes no one would. Who really wants to die?
The new year is around the corner
This dialling will not end up well with the face because some slaps are just always very terrible.