The InfoStride Forum

ENTERTAINMENT and ADVENTURE => Jokes and Comedy => Topic started by: Mudassir Danhassan on Aug 10, 2012, 11:40 AM

Title: Funny Joke - POLITICAL PARTY
Post by: Mudassir Danhassan on Aug 10, 2012, 11:40 AM
THIS JOKE NON BE FAKE NA REAL!. E GET THIS GIRL WEY JUST GAIN ADMISSION INTO ABROSE ALLI UNIVERSITY (A.A.U).SO ONE EVENING,EVERYBODY CON DEY DISCUSS WETIN DEY WAN READ FOR SCHOOL. ONE SAY E WAN READ LAW ANOTHER ONE SAY E WAN READ MEDICINE, SO NA ONE OF THEM SAY ABEG MAKE ALL OF UNA SHOUT UP WHICH KIND LAW OR MEDICINE UNA WAN READ?AS FOR ME, NA POLITICAL PARTY I GO READ.YOU CAN IMAGINE WHAT FOLLOW NEXT.
Title: Re: Funny Joke - POLITICAL PARTY
Post by: Nifemi donald on Aug 10, 2012, 11:48 AM
political party ko political party ni.olodo rabata big one.you should nt be allowed into the university.
Title: Re: Funny Joke - POLITICAL PARTY
Post by: Segun fadare on Aug 10, 2012, 12:16 PM
what a dumb individual! are people this stupid? i fear for this one's future.it is not lookin bright at all.
Title: Re: Funny Joke - POLITICAL PARTY
Post by: Davzy folamz on Aug 16, 2012, 04:28 PM
Laugh straight away.funny her for saying that.that is the most wrong thing to say.formers of lagos.
Title: Re: Funny Joke - POLITICAL PARTY
Post by: Jumoke benson on Aug 16, 2012, 04:34 PM
she must be very embarassed now.because she is trying to belong to the university class.laughing out my yansh.