Right in d middle of a live broadcast,this guy stood up n said i wan yan,this guy wey dey beside me(President Obasanjo) don mess for here.
See big disgrace for baba OBJ.the guy won't go scott free i can bet to that.he should ask eedris abdulkareem how OBJ changed his life.
see dis wicked boy ooo.. Telling the whole nation on tv dat d president mess
Anyone who says that will just land himself in prison.That's how cruel politicians are...
He is calling obasanjo guy.na cell e go sleep that night.
Funny joke
Na them sabi
na our past presido una dey yan to like that sooo! make na take am easy oo
Obasanjo don't beat you,i am crying with you