MOTHER: That Fish & Meat Don Boil Oh???
SON: Yes Milee
MOTHER: Abeg Implicate Salt &
Maggi, Attach Oil, Pepper & Sentence The Crayfish, Then
Involve The Leaves After Ten Minutes Make U Discharge The Pot From Fire. U Dey Hear Me So???
SON: Yes Milee, Dis Food Go Good To Download With Starch Or Eba Oh!!!
MOTHER: No Worry OCHUKO, I Don Detain Some Fufu For Cooler.
When Time Reach We Go Give Dem Amnesty.....
this must be warri peeps.thats how they talk
no one will answer you *tongue out*
If i am priviledged to cook with this people, there will be no dull moments o