Funny Joke: Passenger the Boko Haram

Started by Jobbers, Jun 07, 2012, 02:44 PM

Jobbers

Conductor: Wey ur money?
Passenger: I be staff!
Conductor: Which kind staff u be! You be Police!
Passenger: No!
Conductor: You be Soldier?
Passenger: No!
Conductor: You be Navy!
Passenger: No!
Conductor: Then, wetin u be self! Abeg pay my money jo!
Passenger: I be Boko Haram!

Everybody in Bus: WHAAAT!!! Sorry sir. Conductor you don Mad? Oga Boko, abeg no vex. We go pay

Davzy folamz


Nifemi donald


Tade olaitan


Amynwan

the conductor dey mad if hin know him for  no keep shot now make dem blow his head off

Jafar Anka



Jafar Anka

if you abuse them they will get you soon

Davzy folamz


Jafar Anka