Funny Joke: New Born Baby

Started by Bsquare, Aug 09, 2012, 09:40 AM

Bsquare

This happened in Edo state,a baby girl was given birth to, the girl gat to know that she was in naija,and immediately she told her parents "papa,mama, se na don arrange ma VISA to italy cos ma blood dey hot ohhhhh!!! (do i hear say na wa oh!!!!!!

Aramide olawale

Nobody wants to stay in Nigeria anymore.the condition is very hard down in here.if i had the opportunity,i will flee too.

Ajadi yusuf

Who will like to be born in this country full of suffering? No one.if i see visa now,i'm out too.I luv Nigeria ends in the mouth.

Jonathan Shode

even small pickin dey run out of this country...na wa ooooo

walax

Na wa ooooo! Make the pikin die go enter another person bele nao