Funny joke: PACKING TINZ

Started by Seun Omokunle, Aug 27, 2012, 10:58 PM

Seun Omokunle

  Ladies una think say na only una dey pack breast ni,even paw-paw self dey pack and him self big pass una own gan. So,as 4rm today make una no just try do shakara for me oh.

Florence Amara

Guy na which 1 wey u like pass? Paw abi na woman own

Seun Omokunle

Sista,me no go lie u oh,na woman own sure pass. Cos na I'm I suck grow and I go still dey suck am ni.

Tina lawrence


Nifemi Donald