Naija Pigin English Jokes

Started by Emmy Baba, Jun 07, 2012, 04:24 PM

Emmy Baba

* U dey do opening prayer 4 Night Club.
- Na God go slap ur mouth.

* U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth

* U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.
- 4 where na.....mumu

* U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo.

* U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.

* House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.

* U de say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness

* U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
- continue u go soon see am

* U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man

* When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run
- na who wan chase u?.....

* U read dis $ u no send am wen u smile finish
- na only u de Stingy 2 d last...:D
- 4ward am jor and put a smile on ur face no matter condition feyin ee

Shola sholaz

Hahahahahahahaha They're all funny.

Jumoke benson

Which kind stupid comedians dey write this things? Una do well o, i just dey feel una.

Mercy esther