Funny Joke: Calabar Lady Testimony in Church

Started by emezico, Jun 24, 2012, 11:54 AM

emezico

A calabar lady, sister Ekaite testify in church.

Sister Ekaite: Praise the Rod!!!

Church: Halleluyah!!!

Sister Ekaite: Una know say i no get pikin b4 na. Then pastor come say make i come private player meeting. Na there pastor come forrow me play to him Rod. He tell him Rod say i need pikin, na so him Rod alise and do wonder for ma bodi and now i don dey 2months plegnant!!! Make una, abeg help me plaise d Rod of pastor...

Pastor fainted!!!

Jafar Anka



Jafar Anka


Samo gideon


Jafar Anka

how do you think that they are funny. if to say you have ever taken a calaber girl to a room you shall shout to god

Tade olaitan


Samo gideon


Davzy folamz


Aramide olawale