Funny Nigerian Jokes - You must laugh!

Started by Jobbers, Mar 14, 2012, 04:46 PM

Jobbers

*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake.

*If Akala sells bleaching cream, abeg rush am, na Original.

*If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your child from that school, it is highly dangerous.

*If Chelsea see an open net chance, don't panic bcos na Torres.

*If armed robbers visit Emirate Stadium, they won't go to the trophy room becoz no recent trophies.

* If Man Utd get penalty wey no worth am, look well na Howard Web b the referee

*If Jonathan make any threat, check well, na subsidy.

*If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2.

*If timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na
correct Aba pidgin go full him skull.

*If dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold but if he cum giv garri, abeg no take am, na cement.

*If u c mourinho so depressed, don't bother to ask am, na barca caused all him fear.

*If u hear election tribunal, na ACN, against PDP.

Right or wrong? Post your opinion!

emezico


Nifemi donald


Tade olaitan


Tade olaitan


Omolewa akinyemi benson