Funny joke: WHO GET SWAG PASS???

Started by Becky02, Jun 22, 2012, 03:10 PM

Becky02

Three rats dey argue about who get
swag pass.
1st Rat :- '' I chop rat food with
poison i no die ''.
2nd Rat :- '' I dance alanta on top
trap, nothing do me ''.
3rd Rat :- '' *Laughing* Both of una
no get sense.That one na swag? U
see that cat wey dey there? Na me
give am belle.
( Make una end their quarrel
o.....Which rat get swag pass???

Davzy folamz

Extremely funny.The 3rd rat oooooo

Davzy folamz

Na the 3rd rat.I dey feel this animals.

Omolewa akinyemi benson