Igbo Names and Funny Pikin Direct Translations

Started by emezico, Jul 22, 2013, 07:02 AM

emezico

Obiageri - if u come u chop

Uzoma - better road

Ijeoma - safe journey

Enyinnaya - him papa friend

Ugochukwu - God eagle

Kelechi - Thank God

Ifeoma - Better thing

Chinedu - Na God deƴ lead

Obioma - Soft mind

Ogochukwu - God's dash dash

Chima - God sabi

Obinna - papa mind

Uloma - ogbonge house

Onyeka - Na who pass?

Chituru - Na God talk am

Emeka - You do well

Amechi - You sabi 2morrow?

Chukwuebuka - God too much

Ogonna - Our papa inlaw

Chijioke - Na God hold im share

Nnenna - Mama papa

Chukwuocha - White God

Ndukwe - Life abeg gree

Nnanna - Papa papa

Anele - Make we deƴ look look

Ifeanyi - nothing wey heavy

YOU CAN ADD URS JOR!!!

femifemzy3

LMAO! This are things i did not know before but now i'm aware. Igbo names really make a lot of sense then

EbukaOkafor14

At least now i've learnt some things on this particular one. Igbo Language is beautiful!