Naija Joke- Akpos Go Heaven LWKMD!

Started by yetadem, Nov 15, 2015, 04:30 AM

yetadem

Akpos died and went to heaven where he met Angel Michael...

Akpos: "So finally I make heaven after all the rubbish wey I do for life... Thank God for God Oooh!"

Angel Michael: "Oya come enter ya room"

Akpos: "Bros Michael, abeg wetin dey for downstairs cos dis noise na DIE"

Angel Michael: "Na hell fire be dat

Akpos: "I fit go peep?"

Angel Michael: "No wahala but we go lock gate by 5pm so if you no quick come back you go just stay hell fire"

...Akpos goes to peep and there he sees all the celebrities that ever lived on earth clubbing and having a lot of fun. Akpos comes back by 4pm and..."

Angel Michael speaks: "Nice to see you back early my son you are truly a son of God"

Akpos: "For where? I come pack my load before una Lock Heaven...