Naija Translated funny Jokes

Started by emezico, Jan 18, 2012, 09:00 AM

emezico

* He who lives in a glass house....pepper don rest for am.
* Birds of d same feather....na d same mama born dem.
* One good turn.....na correct power steering be that.
* A bird in hand....na better suya be that.
* Half bread....is better than chin chin or buns.
* The patient dog....Na hunger go kill am.
* He who laughs last.....no understand d joke quick.

Jobbers

Funny! Nigerians are creative!! Believe!!!

emezico

Quote from: Jobber on Jan 18, 2012, 09:27 AM
Funny! Nigerians are creative!! Believe!!!

Yes, Nigerians are creative!

Samo gideon

LMAO!!! You people are very funny here o

Amynwan

abeg make una dey translate am dey go jo, naija we dey.
one love.

Tade olaitan


Nifemi donald


Tade olaitan


Jafar Anka


Nifemi donald