Comedy Joke- Akpos Join Army

Started by yetadem, Nov 24, 2015, 11:21 AM

yetadem

Akpos go join d Nigeria Army. After d hard training wey im receive, Akpos successfully pass out from
The Nigeria Army. For pass out ceremony na so oga commandant dey assign posting.

Commdt: Ambali kuka!

Ambali: Sir!

Commdt: Posted to Kogi State.

Ambali: Yes sir, thank u sir!

Commdt: Muniru Sulaiman!

Muniru: Sir!

Commdt: Posted to Delta State.

Muniru: Yes sir, thank u sir!

Commdt: Akpos Ojong Itikoloko!

Akpos: Sir!!

Commdt: Posted to Borno State.

Akpos: RETIRED SIR, THANK YOU SIR, I no wan die sir!!

(Na who wan go die with Boko Haram for Borno)