Funny Joke: Manchester United, l Dey Laugh Oooo...

Started by emezico, Oct 23, 2011, 10:21 PM

emezico

Sir Alex -- o boy wenger u no c my life 2day...

Arsene Wenger -- na so life be na Alexito, na turn by turn, u don 4get dat P-square song (do me dem do u God no dey vex),..

Sir Alex -- Omo aw u take sleep dat nite afta our match..

Arsene Wenger -- i no go lie u, i no fit sleep baba, i just shack all nite as i dey rememba all dose goals. so make we hook up at our usual joint make we celebrate ur own too..

Sir Alex --o'boy u no serious joor ja lori ago fun mi....

Arsene Wenger --- hehehehehe....l dey laugh ooo....


lateef99


emezico


Nifemi donald


Samo gideon


Ajadi yusuf


MR JOKE

The club is not good enough.We are their masters Chelsea.We will beat them anytime anyday.

Aramide olawale

nobody should laf at them o.i tip them to win epl this year.man.u forever.i just like united bcos of rooney.

Motivational Tunrayo

Man.united has already started flopping this epl season again.I am already tired of being a fan sef..It's getting fustrating.

MR JOKE

this is very funny.man.united is coming down gradually.i even heard everton beat them by one goal to nil.