Funny Joke: Poor Waec Results

Started by emezico, Dec 03, 2011, 04:21 AM

emezico

Dad: I learn your waec result is out.
Son: Yes dad, but you know chidi wey dey carry 1st for class? Him fail.
Dad: That's terrible, what happened.
Son: I don't know, even tosin wey dey come teach me for house fail too.
Dad: Whats with the poor performance.
Son: I don't know, ną so e be.
Dad: So how was your own?
Son: Haba daddy, U̶̲̅you nor hear wetin I dey talk since? If chidi and tosin fail, wetin you expect from me? I be Witch. :D

Samo gideon