Funny Joke: Nigeria's 1st Lady Funny Comment

Started by emezico, Dec 14, 2011, 12:30 PM

Jonathan Shode

i no fit laugh o.but i also no dey for this one as dey said u are on ur own o.

Olisa


Motivational Tunrayo

is this how bad her situation is? if this is it,then nigeria is in wrong hands.this is very bad.SMH...

Seun Omokunle

Dis is truly funny bt make she no see am oh!

Jonathan Shode

pray they dont c this post o.she needs 2 change o.

Sunexx360


Semiauto03

hahahaha.....why everybody de deny dm presence na

Folami David

She is sick now o.
She needs our prayers

Nifemi Donald

1st lady is being missed rite now because of her ill health

stanley igbinoba

abeg make una leave our president wife and her grama