Does this kind of love still exist in Naija?

Started by harrisonboge, Jun 12, 2013, 07:06 PM

harrisonboge

Abeg make u love me na. i don kneel-down for u since and u come still dey bone me. why na?

emezico

l am damn sure it still exists in Naija, somehow. :D

harrisonboge


nReporter

It is still possible of course! Love still dey blind ooooo!

harrisonboge

Quote from: nReporter on Jun 14, 2013, 08:44 AM
It is still possible of course! Love still dey blind ooooo!

You sure say na Love itself dey blind? abi na the people wen dey play the game of love dey blindly play am? na man get money,na im still dey kneel-down dey bed woman?   hmmm...

Nifemi Donald

Of course it does. There are fake kind of love everywhere in the country but that doesn't stop the real ones from existing.

EbukaOkafor14

LOVE is everywhere. Though Nigeria has sharper and smarter players.